top of page
Pregnancy and Baby
Information and advice in Pidgin English


Premature baby (baby wey dem born early)
Wetin be premature baby? Some babies fit no reach di usual 9 months before dem comot from dem mama womb. Most of di time, dis kain baby...


No get unecessary belle (Contraception)
For woman wey don reach di age to get sex wit man, e dey important to know how to prevent unnecessary belle by using contraception. Wetin...


Plan your pregnancy
If you dey plan get belle, you suppose take time to understand how to take care of your bodi and do tings wey go make am easier for di...
bottom of page