top of page

We hope say dis ansa hep you?

Yarn your tori image.jpeg

Wetindoyou

Ask kweshon/yarn tori about health problem wey dey worri you or medicine wey you dey take and we go try help you find ansa  

Which Kweshon you get for us?

Kweshion:

As I don get belle, I still fit take paracetamol when I get headache? E dey safe for my baby?

1 October 2025 at 20:54:16

Answer:

1 October 2025 at 20:54:49

Yes, woman wey get belle fit still take paracetamol when she get headache.
Paracetamol na di number one safest pain relief wey doctors all over di world dey usually recommend for women wey get belle.
As long as you no take am pass the normal dose wey dem ask you to take, e dey veri safe
If headache dey come plenti times or e dey veri strong, abeg follow your doctor tok.

10

Thank you for your kweshon, we go ansa you very soon

bottom of page